XDLXDL
"Intellectual no dey work again. Wetin I go do with your intellect? I can watch Carter Efe for hours and just be laughing at him just being goofy because that's interesting. Back in the day wey you dey watch Osuofia and Mr. Ibu, wetin make you been like them? No be the mumu wey · XDL