XDLXDL
Nigerians, How far? Una hear say? Engr. Buba Galadima's: Talk say. "If dem do free, fair, and transparent election, Peter Obi go win dis election. Na wetin dem find out be dat. Him go win dis election. Dem talk say, 'But even as the President no popular like dat, him fit still · XDL