Oga dey upstairs dey shout "to your house".... if Max attack Bulus wetin him wan do from upstairs😂😂 How much wages go make person risk him life like this · XDL
Oga dey upstairs dey shout "to your house".... if Max attack Bulus wetin him wan do from upstairs😂😂 How much wages go make person risk him life like this
No comments yet
Say something. You’re first.