Dem say carterefe don dey stand ooh. Wetin concern me? The way chat just dey shout, e be like say something don burst for ground. Na serious cruise this guy dey give dem. Hope say no torn trouser go show sha. #carterefe #TwitchClips #JustChatting #NaijaStreamers #FunnyMoments
@KINGSAB
1 grabs
No comments yet
Say something. You’re first.