XDLXDL
Hymn 602 don cause small confusion for me ooo... You go think say you sabi the hymn until you hear am from the person wey dem send the hymn through sing am. Watch make you sef learn · XDL